MISS SIMPLICITY - Tuface Idibia wife Annie Idibia post her old picture nd d one wey she just snap nd on top d picture she send message out sey make pipu dey dey comfortable wit d colour wey Baba God give ham o...she tok sey "Her colour na her beauty...." She tok sey she dey proud of her skin colour ooo sake of dat she no go fit change ham for any tin oo..Confirmento abeg tell dem oooo...Black na fine colour wey make sense die..me self dey proud of my colour ooo
No comments:
Post a Comment