CRIS- The chairmo of Akwa United don suspend dem coach Maurice Cooreman Bcos say d team drop 8 points. The charimo con tell Ere Dokubo and the remaining Technical crew say make dem take over the team with condition. The chairmo say if them no give am the results wey hin need for their next 3 games, he go fire them comot. The vexation nor end for there o Bcos say the chairmo don cut the salary of the players dem into 2 o and he don put 6 players for market.
No comments:
Post a Comment