CRIS - Abeg wetin do Femi Opabumi o, news carry am say he don dey beg for money chop. This na correct player wey represent Naija for korea/Japan 2002 na in don turn begger now on top say life nor dey smile for am again. Things turn from good to bad when he undergo eye surgery and na wetin end hin football carreer be that. Some aproko pipu say na for Ring Road side for Ibadan dem see the bros dey hayaj pipu make dem Roger am at all at all. Nawa ooo
No comments:
Post a Comment