Friday, April 15, 2016

HABA... FAYOSE WRITE LETTER GO CHINA MAKE DEM NO LOOK BUHARI FACE

OMOBOLA - Ekiti state Governor, Ayodele Fayose don write letter send to The China presido, Xi Jinping, he write inside the letter say make dem no borrow us the $2 billion loan wey the federal govt won borrow. He talk say make the Chinese government help Naija with technology, make den forget abt the money

No comments: