Saturday, April 16, 2016

(FOTO) SEE LEVELZ ....KENNETH OKONKWO GO VISIT BARACK OBAMA FOR WHITE HOUSE




MISS SIMPLICITY - Kenneth Okonkwo na one of d best actor, producer nd director wey Nigeria movie industry get nd d guy sef na lawyer nd politician.. Just dis morning he sama media wit sum picture wey he write sey "Straight from the white house, na 


Baba God do ham o.. Dat is to sey him get opportunity to enter white house for Washington, D.C wey Barack Obama wey be d president of United States dey stay o.. Correct, d guy come look young nd fresh for d pictures...money gud.

No comments: