Thursday, April 21, 2016

(FOTO) NASO LIFE REACH... JOKOTOYE OREOLUWA GO DO SOMETHING FOR CALIFORNIA


MISS SIMPLICITY - Jokotoye wey be Yoruba actress nd musician wey pipu knw as Big Val naim tori dey reach our hand sey he don marry him sweetheart wey be Nigerian-American for Fresno, California o on top d picture wey him post for


 him instagram page o. D wedding na kele-kele one wey e be sey na only d couple family, close friends nd pastor naim dey there bt d tori tok ham sey d wedding make sense wella... From TPN, we dey sey Congratulobia to one of d best actor wey Nollywood get...

No comments: