CRIS- The matter get as e be cos Etoile Du Sahel nack Enyinmba 3 goals to take cover up for the first leg wey enyinmba beat them 3:0. Na this result come carry the match enter Penalty stage, Enyinmba loose 2 penalties score 3, Etoile self loose 2 score 3. Later dem enter first to loose, Enyinmba first play come score, Etoile play their own but enyimba goal keeper Theophilous Afelokahi catch am, na so enyinmba take qualify.
Incase you come dey wonder y dem dey call Enyinmba the Aba millionaires, wait make we yarn you o cos for TPN na first hand informate we dey drop. For the stage wwey enyinmba dey now, dem dey call am money spilling stage bcsos say if them score na $1000, if them play draw na $7000 and if them win na $10,000. Nna! Football na correct tin o.
No comments:
Post a Comment