Thursday, April 7, 2016

EMPIRE DOWNLOAD : SEASON 2, EPISODE 12...NA GOD GO FIT SAVE HAKEEM O!

Empire don show again as dem entire episode 12 “A Rose by Any Other Name,”  Anika (Grace Gealey) don polongo say she get belle, while my personal person, Cookie still dey try to bring her family together, Rhonda plus Andre’s (Trai Byers) still dey go thru palava for dem relationship and my guy, Lucious vex commot gun for Camilla. Meanwhile sha, Na Hakeem still be Empire’s CEO, and Camilla still dey turn him head like rubber spoon, him family members dey try collect am from Camilla hand, but e be like say Hakeem get him own plan sha. Ladies man wey no dey see dem, Jamal (Jussie Smollett) collect yabbing from him fans. Make e no be like say I talk am finish,  make una follow the link wey dey down to download am for anoda Ogbonge blog,  SIRKENAYO

https://t.co/1eDhKuCntW

No comments: