Thursday, April 21, 2016

AT ALL AT ALL NA WINSH...SUPER EAGLES GO PLAY FRIENDLY MATCH AGAINST MALI AND LUXEMBOURG

CRIS - The match wey dem go play against Mali go sele on May 27 for France while the one wey dem go play against Luxemburg go sele on June's 1st for Luxembourg. As the matter be now, the NFF don decide o say make Amodu Shuaibu


 take over as interim Supervisor of the team, make Salisu Yusuf be the Coach, Imama amakapabo of Rangers, Kenedy Boboye of Abia warriors self go carry hand suport the the team. Aloy Agu still remain the ogbonge erson wey dey train we goalkeeper.

No comments: