MISS SIMPLICITY - My waka carry me enta india again o nd d tori wey dey dia be sey Abhishek Bachchan wey marry Aishwarya wey be beauty queen for April 20th, 2007 nd wey get one girl pikin for November 2011 wey dem call Aaradhya ninth wedding anniversary dey com o nd wen dem ask d husband wey get 9 million followers for Twitter sey wetin him like abt him wife o, he tok sey na d "Unconditional love" wey him wife get for ham naim he like pas for him wife body... Hmmm una go fear love naw, na really unconditional bcos d wife sef senior d husband small ooo bt their love make sense die on top sey tori dey always tok sey d wife get respect for her husband ooo..... Congratulobia
No comments:
Post a Comment