MISS SIMPLICITY - Mercy Aiegbe, Iyabo Ojo nd Funke Akindele dey gbono feli feli...
Many actors nd actress show face for d Africa Magic Veiwers Choice Award (AMVCA) wey sele for Eko hotel yesterday nd na all of dem fine for their dress bt wen we dey tok of actresses wey dey hot, I bring u three of dem, check out their picture....
No comments:
Post a Comment