MISS SIMPLICITY - D actress wey don over 80yrs naim dem carry for wheelchair enter where she take collect her award. As dem sama her d award, na so she begin cry nd she tok sey she dey thank Nigerians well well as dem appreciate her work ooooo. Hmmmm as oyinbo go tok ham "Tears of Joy". U deserve d award abeg bcos u too much Grandma Bukky Ajayi, Congratulation.
No comments:
Post a Comment