Saturday, March 5, 2016

WOMB WATCHERS MAKE UNA FREE ME -LILIAN ESORO DEY PARA.

MISS SIMPLICITY -  Ubi Franklin wife wey be Liliah Esoro don dey warn pipu wey dey ask her question abt d Belle wey she get sey make dem stop. She tok say she no like ham at all, she even call dem " Womb Watchers..." She tok say she don taya for d JAMB question wey pipu dey ask her for her instagram page. And she dey beg dem sey make dem no dey put their nose for her mata again.... Hmmmm....even we for TPN dey help u beg dem..make una leave Liliah Alone ooooo.

No comments: