MISS SIMPLICITY - Afta Caira follow Kaffy dance for stage , she com decide sey make she enta lagos street go show her talent. Na so kaffy carry her go Dolphin Estate, na for dia caira take tok sey she dey hapi as she dey naija, she even tok sey she dey feel our culture nd she thank pipu as dem allow her show her kukure, shakiti bobo, azonto nd many more talent. Hmmmm as I dey see so e bi like sey caira no go quick go back to her countri, she don enjoy naija wella. Dat na one tin wey I like abt naija " we dey sabi welcome pipu nd we sabi represent.
No comments:
Post a Comment