OGINI BERNARD - Oyo state police don parade some Pipu wey say dem get 15head as dem be full-time riitualist. Kamoru oladele wey be oga 4 d thin with hin grand father age of 50 don enter arrest with some other Pipu as d special anti-kidnapping squad parade dem after dem Don do 2weeks of beta investigation. kamoru confess say na 30k hin dey sell one head. Matter don already dey pot as d police yarn say dem go fish out all d Pipu wey connect to dis mata as D commissioner of police Mr. Leye oyebade dey confirm all der arrest.
No comments:
Post a Comment