OGINI BERNARD - For Iraq on Monday na hin one suicide bomber show baground as e shock Pipu con still shock hinsef wey hin show 4 One burial to come kukuma join d person wey dem dey Bury. 20 Pipu follow backyard enter grave 4 muqdadiyah as d bomb go kiss some houses dem n mosque. Record don show say mata like dis don first happen 4 jan wey 40 Pipu lekue 4 ground
No comments:
Post a Comment