Monday, March 14, 2016

STEPHANIE LINUS ND KEMI LALA AKINDOJU DON COLLECT DEM AMVCA SUV




MISS SIMPLICITY - Ovokwor.....No be small tin, Stephanie Linus nd Kemi Lala Akindoju don collect d Hyundai SUVs wey dem win join d award wey dem win for d AMVCA 2016. Stephanie wey bin win d Best Overall Movie for her movie wey be "Dry" nd


 Kemi Lala wey win "The Trailblazer' award naim thank the Africa Magic nd their fans wit smile o as dem dey collect their motor key...Hmmmm.....we dey hapi for una two ooo.

No comments: