Friday, March 4, 2016

NINO IDIBIA DON READY TO ENTER HIM PAPA SHOE

MISS SIMPLICITY - As we all know sey tuface idibia na baba for music, him pikin sef don tok sey na wetin him papa dey do naim he too go do. Tori tok sey he go sing nd play him guitar for him mama Adesunmbo Adeoye convention wey go happen tomoro nd he don tok sey him go prove sey na him papa born ham. As e bi so, we sure sey tuface go hapi sey him get pikin wey go carry him legacy waka wen time don reach ..Hmmmm: Carry go Nino bcos Baba God dey ur side...

No comments: