Friday, March 4, 2016

MARRIAGE BELL GO SOON RING FOR FUNKE AKINDELE

MISS SIMPLICITY - Funke Akindele wey kawasaka comot 4 her married last yr, don dey plan to marry again. Tori tok sey d beautiful actress don collect ring from her new boyfrd wen he propose sum month ago nd dem don dey plan to do their marriage soon bt na kele kele style bcos d actress dey fear sey her forma marriage wey she polongo dat time no last at all. Her frds tok sey dis new guy dey craze for funke nd d guy no mind to carry funke as him wife....So we for TPN dey pray sey make God give her happiness for dis new guy house ooooo....

No comments: