Wednesday, March 2, 2016

NA WA O...TOYIN AIMAKHU DON STILL JUMP TO ANOTHER MAN

MISS SIMPLICITY - Afta Segun egbegbe yeye Toyin aimakhu 4 public, Toyin no waste time at all, she just fashi d producer nd move go anoda actor wey dem dey call Abayomi Fabiyi wey marry oyinbo 4 obodo oyinbo some years ago. Even tho sey dem two dey still dey form sey ntin dey happen btw dem,d msg wey Fabiyi send give Toyin dey tok anoda tin. For dat msg Fabiyi call Toyin him mate, he even say he no fit sleep bcos he neva see her for three days,he com even clear pipu doubt wen he say even tho Toyin dey pas thru emotional wahala now, he go always dey dia for her.....Hmmmm dis love dey hot.......

No comments: