OGINI BERNARD - O bob! E just be like world klass jolification as one man Emeka Arum commot frm prison Afta 8 solid yrs for Enugu high Court. D judge wey sid down cross leg 4 d case justice Eno Oluedo yarn say since dem no fit hold beta evidence n say d evidence sef wey dey ground no hollow water for Emeka case so y d delay? She furda yarn say d case don dey rotty if no plenty evidence wey show say dis man fap oya!!!! Afram! Alele ! Go in peace n sin no more ya faith Don save u. As e be say na robbery dem catch am 4
No comments:
Post a Comment