Wednesday, March 2, 2016

ALLELUYAH MAMA OPRAH WINFREY DON FINALLY GET BELLE AT AGE 61

MISS SIMPLICITY - Afta 61 yrs Oprah Winfrey don get belle...Winfrey na one of d rich actress wey oyinbo pipu get, even sey d money wey she get, she no go fit spend ham finish before she go die...Tori wey nta our hand tok sey d woman don get belle afta many yrs o, nd she dey hapi lik ant wey fall inside sugar as e bi sey na wetin she don dey find for so many yrs now. Wen dem ask her sey wich name she go giv d pikin, she say if na boi she go call ham "HARPO" bt if na girl, she go giv her d name of her best frd "Gayle". Gayle nd Oprah don be frds for 40yrs now nd she tok sey dey hapi her as Oprah go soon born pikin...We 4 TPN sef dey hapi 4 Oprah nd we dey pray sey make God make d day wey she go born dey easy 4 her ooooooooooo......

No comments: