Friday, March 25, 2016

AS E DEY HOT : DEM DON MAKE INI EDO THE FACE OF AKWA IBOM...


MISS SIMPLICITY - Ini Edo wey marry Philip Ehuagwina for 2008 naim dem bin make d Special Adviser for Akwa Ibom, now she don dey promote her state nd for d tourism magazine wey dem bring out, Ini Edo make sense wella on top sey she wear their traditional cloth nd she add dat her lovely smile put...Congratulobia ma'am Ini Edo as dem make u "The Face of Akwa Ibom..." (see anoda pinshure afta dis cut) 

No comments: