Popular Yoruba actress, Toyin Adegbola, wey everybody sabi as ‘Ajoke Asewo Ro Re Mecca,’ don become Yeye Meso of Oke-Irun, State of Osun, on Saturday March 5, 2016, wen HIM Alayeluwa Oba Isaac Adetoyi Adetuluese Olokose 11 put the title for her neck. Some of her Nollywood pipu follow her reach the mata, some of dem na; Toyin Adewale , Alex Shabi plus others. Toyin Adegbola no be small pikin for the movie business as she don start the hustle since 1984. She still be member of board for the Osun State Arts and Culture Council as per say she be ilesha pikin. We say congratulobia to pretty Mama.
No comments:
Post a Comment