NA wa o, I first dey think say na Naija pipu desperate pass to jand. But I shock when I see dis tori wey one Lobarto Gaza put for him Facebook say Take notice, the pipu from Central American wey wan pass apiam way hustle enter America through Mexico dey drop one of dem kidney as gate pass. According to him he say na local authorities for the state of Coahuila wey share border with Texas, the government of that side go come sell those kidneys give America for hundreds of thousands of dollars. If dem no drop dem the town wey dey under Mexico. Na one digital newspapers for Mexico, we hear say dey loud dis mata. Abeg na which kain life be dis one ehn!! U wan go America sef, make I go see wetin dey there like dat.
No comments:
Post a Comment