Oyo State Governor, Senator Isiaka Abiola Ajimobi don finally finally polongo and carry power give caretaker chairmo for the 33 local government councils wey dey Oyo State. The power mata happen for the executive chambers wey dey Governor's office for Secretariat Ibadan, where the caretaker chairmen for swear to wetin Oyinbo dey call oath of allegiance, say dem no go mis-do and oath of office. Tori yarn us say Oga Governor promise him pipu for Oyo State say dem no go extend am pass the 4 month wey law talk.
No comments:
Post a Comment