MISS SIMPLICITY - Our ogbonge Odunlade Adekola go soon sama us wit him film wey he call "Oro Jade". The Mr Long Leg wey we know as Odunlade Adekola naim we hear sey him nd his pipu dey cook one film for us wey go soon nack our door.Many actors nd actress like Tunde Owokoniran, Bukola Adeeyo nd many odas naim dey d film..
Nd tori tok sey na Tunde dey play d lead role, naim be sey d film go tear ground, on top sey Tunde na one guy wey make sense wella for film now...Odunlade sey make we dey wait for d film, na so I com sey make I sama una wit sum picture from d film set...make una feel ham...
No comments:
Post a Comment