Friday, March 25, 2016

(FOTO) SEE PINSHURES OF HOW ARAMIDE AND ADEKUNLE GOLD DEY SHOOT "LOVE ME" VIDEO





MISS SIMPLICITY - D Afro-Soul duet "Love me" wey Aramide nd Adekunle Gold bin sing, naim dem two don dey studio dey do d video o.... Tori get ham sey na for April dem go sama us wit video. (see more pinshure afta the cut) 


And pipu don dey tok sey d video go make sense base on sey since dem release dat song, d tin still dey hot feli feli nd dem tok sey, dem dey expect d video of dat ogbonge song...As we dey wait, I sey make I sama una wit sum of d pictures from d video set....

No comments: