MISS SIMPLICITY - John Legend nd him wife Chrissy Teigen go soon welcome their first pikin for April dis yr. na so dem com decide to flenjo as dem dey wait. So yestaday, d couple invite their family nd frds come their house to com jollificate wit dem. Since we no dey there, d couple don sama us wit d pictures dis morning for their instagram page. We dey hapi for dem nd we for TPN dey pray sey wen d time to born pikin reach, make Baba God make ham easy for Chrissy ooooo
No comments:
Post a Comment