Monday, March 7, 2016

BAD PIPU DON FALL AMERICAN RAPPER WITH 12 BULLETS

MISS SIMPLICITY - Nawa O... Dem don shoot popular American Rapper, Trentavious White die for him Studio wey dey Atlanta, US. Tori yarn us say dem see him dead body for Atlanta, after some badt guys wey nobody sabi don fall am. The rapper we hear say bin dey record for him studio for northeast Atlanta. The rapper wey be 28 year old man na him dem shoot 12 times before he kpain on the way to the hospital.

No comments: