If na something else ni, we for say make we cancel everything start again cos one adage say Na as person start something e dey finish am. My prayer be say make shooting star no collect beating like the one wey dem take dey start the season through out O. Nobody believe say with we tear rubber coach, Coach Kadiri Ikannah, Yakubu Aiyegbeni father in law say Lobi go fit fall we hand for we dommot. But na so football be sha. Week 2 don almost reach. Na the score for all the match be dis ; Shooting Stars 0-1 Lobi Stars, El-kanemi Warriors 0-1 Wikki Tourist, Heartland 0-0 Warri Wolves, Nasarawa United 1-2 MFM, Giwa FC 0-1 IfeanyiUbah FC
Sunshine Stars 1-1 Akwa United
Rivers United FC 1-0 Enyimba
Ikorodu United 1-1 Abia Warriors Plateau United 2-1 Niger Tornadoes, Kano Pillars 2-1 Enugu Rangers.
Tuesday, February 23, 2016
NPFL WEEK 1 SURUTU, STAR SWALLOW STAR AS LOBI STARS FLOG SHOOTING START FOR HOME
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment