When country pipu still dey cry for dollar, na presido for Dangote Group, Aliko Dangote, still get money pass for Africa and na him still be the 51st richest person for the full world for Forbes 2016 World's Billionaires list wey dem release on Tuesday. Dangote money we hear say don increase. to $15.4bn from $14.7bn wey e be in 2015. He bin dey 67th for the list last year. This year list get 1,810 billionaires, for dollar O, also na 5 Naija pikin dey on top. Dem be Globacom oga, Dr. Mike Adenuga; Chairmo of Forte Oil, Mr. Femi Otedola; Founder plus Executive Chairman, Famfa Oil Limited, Mrs. Folorunsho Alakija; and Chairman/Chief Executive Officer, BUA Group, Abdulsamad Rabiu. Adenuga, Money na $10bn, and e dey 103rd ontop the list; Otero own na $18th and he dey 1,011th. Mama Alakija own na $16th and na she dey 1,121st position, while Rabin be 1,577th billionaire for the world, and him money na $1.1bn.
Thursday, March 3, 2016
DOLLAR OR NO DOLLAR, DANGOTE, ADENUGA AND CO STILL DEY FORBES BILLIONAIRE LIST
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment