We Senate for Naija on Wednesday don reduce the money wey dem take dey buy Jamb form to N2, 500. Dem even extend JAMB expiry date to 3 years from 1 year wey e be before. Dem yarn all those things wen dem dey consider the report on JAMB admission policies wey dem submit give dem by the Chairman, Senate Committee on Tertiary Institutions and TETFUND, Senator Binta Masi Garba. JAMB form money before now na N5, 650. Dem say apart from the 2,500 make every other thing wey dem bin dey pay for be free.
No comments:
Post a Comment