Thursday, March 3, 2016

CONGRATULOBIA... SULE ALAO MALAIKA TOO DON GRAB TECNO ENDORSEMENT

Alayeluwa himself, Popular Fuji musician wey still be actor, Sule ALAO Adekunle
Malaika aka Alayeluwa don hammer as dem don make am Ambassador. Tori yarn us say the endorsement na levels for. Malaika,  as he don take Dat one pass him Padis dem. Dem say na after he come back from United Arab Emirates, where he go perform to fans he sign the level.
Malaika don collabo with YBNL Oga, Olamide. But Sha O, Tecno mobile Neva talk anything about the Mata as per the details. But Malaika manager, Adeyemi Oladeinde he say Malaika just sign a partnership agreement with @tecnomobile, for dey ikeja, Lagos office before he still travel commit go Canada on
March 1, 2016.

No comments: