MISS SIMPLICITY - Tori tok sey d veteran actor Adebayo Salami wey pipu dey call "Oga Bello dey for Ilorin now wit many actors nd actresses like Joke Silva, Ayo Adesanya, Antar Laniyan, Yemi Solade, Femi Adebayo dey shoot for d TV series nd na 2day e complete 14days wey dem don dey 4 kwara state. D tin wey dey totori my body pas be sey na Muyiwa Ademola( Mr Authentic) naim dey direct ham.I sure sey he go add him own "Originality" put 4 d project make d tin 4 make sense wella. As I dey wait 4 d project make e done, na so I dey beg sey make una dey wait too......
No comments:
Post a Comment