Alleluyah plus Aliamdulilahi... many pipu wey no like beta thing don dey happy before say one of the couples wey make senses for Naija entertainment wan scatter but God pass dem. Dem show the world yesterday say dem no dey shake when dem step on the red carpet for AMVCA. and as usual dem make brains together. So pipu wey bin don dey reason nonsense say Comedians marriage too don dey scatter, make dem go relax plenty plenty.
No comments:
Post a Comment