Sunday, March 6, 2016

THANK GOD... POLICE DON SAVE 3 SCHOOL GIRLS WEY DEM KIDNAP FOR IKORODU

Na good news be dis one O...Naija police for THANK GOD... POLICE DON SAVE 3 SCHOOL GIRLS WEY DEM KIDNAP FOR IKORODU Lagos State don rescue school at the Babington Macaulay Junior Seminary, Agunfoye Lugbusi teenage girls wey badt guys kidnap from dem school, school wey be Babington Macaulay Junior Seminary, Agunfoye Lugbusi for Ikorodu on March 1. Dolapo Badmus, police megaphone for Lagos State don confirm the tori for phone today Sunday, 6th March. She say na early mono today dem free dem for Igbokota area for LASGIDI but she no talk maybe dem go give dem to dem family abi dem still dey police dommot.

No comments: