As e dey go, as e dey hot.. Ooni of Ife, Ooni Adeyeye Enitan Babatunde Ogunwusi Ojaja II, Ogunwusi don join Twitter with handle @OoniAdimulaIfe and as Oniresa join so, he never follow anybody but over 2k pipu don dey follow am Waka. So if you want dey Sabi as e dey go for Ile-de-France, make una too go follow Arole Oodua O. Dis one na 21st century kinging.

No comments:
Post a Comment