OGINNI BERNARD -
Stone wey roll dem say na person push am na hin make one person wey no get work dey call hinsef ghost rider begin trouble police as hin begin upload hin race vedio 4 online make dem 4 dey see hin stupidity. D police begin wonder who fit be dis as dem begin disect d vedio con see say na last year d person shoot am upload am. D vedio wey con scatter der head na d one wey hin put wen hin dey run for 220km/hr wey be say for dat Road na just 80km/hr Man suppose Mia as God go catch am e go mistake upload am for utube na der hin dream stop wey dem trace d utube account con catch am.
Sunday, February 28, 2016
PEKELE... PEKELE, POLICE FOR SWITZERLAND DON CATCH ONE GUY WEY CALL HIMSELF GHOST RIDER.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment