Sunday, February 28, 2016

GUINESS BOOK OF RECORD YARI SAY DEM NO GO RECORD DIS EVENT O

OGINNI BERNARD -
Dem yarn say wetin man fit do woman go do am pass na hin make one woman native of England show her sef as she touchv round d world enter 7 continent to play one game wey dem dey call bagpipe wey she Don dey play wen she be 13yrs. She break record within 50 days. Irene Robinson 57yrs old start d jorni f 50,000miles lander u.s, Port go south Africa, transport go Antarctica, den to Auckland, burst out 4 New Zealand wey she follow roundabout come out 4 Sydney, take drop wey dey go shibuya 4 Hong Kong finally con trek enter Moscow.  She say all her transport money na £15,000 but gain £5,000. Upon d wahala Guinness book of record still con yarn her say no level 4 her as her name no go Comot  but she still break record as she becom d first person to play d game bagpipe 4 7 continent

No comments: