MISS SIMPLICITY - Trouble don enter Nicki Minaj nd Meek Mill Paradise.Tori don reach our hand sey Nicki nd Meek love don kick bucket as Nicki don use truck take pack all meek clothe comot 4 dia house wey dey los Angeles. One Philadelphia stripper naim call Nicki sey e don tey wey she nd Meek don dey follow demselves sleep, na so Nicki explode sey she no fit take ham again bt tori tok sey d real gbege happen bcos Nicki sey she no fit stay house for three months wit Meek wen dem give d rapper house arrest....Celebrity wit dia open relationship sha....
No comments:
Post a Comment