EFCC don catch we before Minister of Interior, Abba
Moro, on Monday in top the way recruitment wey dem do for Nigerian Immigration where like 20 country pipu for kpain. Tori say na Monday evening dem catch
Moro plus dem before Permanent Secretary for the ministry, Anaesthesia Nwaobia plus dem deputy director for the
ministry. Tori yarn us say EFCC no wan relax till dem get the N600
million wey badt guy make from selling form to pipu wey dey hustle for work in 2014. All of dem drop like 1k each through one arrangey company. Buhari bin don sack Abba Moro plus immigration Oga, David Paraddang. Make we no forget say na like 15 pipu follow the Mata Waka Dat year.
Tuesday, February 23, 2016
EFCC DON CATCH ABBA MORO ON TOP THE WAYO JOB RECRUITMENT WEY KPAIN PIPU FOR 2014
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment