Hip Hip Hip Hurray. Today na him byday o and he dey hail Baba God, dat na Yatty Nana, wey plenty pipu sabi as Yatty Aiyefele before before. He dey among the Aiyefele boys wey miss when dem go USA some years ago, dat time he be like say he delete him facebook account, but now I believe say dem don settle the mata cos he don come back on top facebook and him new facebook name na Yatty Nana. Na so he dey hail Baba God for another year wey God make am see. So we say Happy Byday bros. LLNP
No comments:
Post a Comment