Monday, October 19, 2015
EUROPE SHEY UNA DON READY...OTUNBA FEMO LANCASTER DEY COME FOR UNA
Otunba Femi Fadipe a.k.a. Femo Lancaster alias Jagaban, the man wey get kokoro Alujo and be our beta pikin for Ibadan. He don write am on top him facebook say make European cities dey wait for am o cos him dey come for dem, the cities wey he list on top him page na London, Bradford, Manchester, Scotland, Milton Keynes, Luton, Lancaster City plus Republic of Ireland (Dublin). When he go move, he no gree tell us, but we sha know say anytime from now he go waka, that is if he never go....Toor Bros go make us proud once again and make you bring something for us o, at all at all na winsh.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment