Shebi you sabi TED, that beta oyinbo show where dem for dey talk brain. If you sabi TED, shey you sabi TEDx? Na still brain dem dey yarn for TEDx eventhough na independent pipu dey arrange am all over the world. Na him make us for Ibadan too no dey carry last, TEDxBodija bin don happen before but this year own don dey ginger to come back again in December and I hear say this year own go tuff like elephant skin. So make we dey shine eye dey wait for am.
No comments:
Post a Comment