Friday, October 16, 2015

SEE FLEXXING...LEADCITY UNIVERSITY REGISTRAR, DR. AYENI DEY FOLLOW HER DAUGHTER COMPETE

If you no first look well, you go think say na 2 friends snap pinshure, if you come look wella, he go be you like say dem be sisters, whereas den be Mama and pikin. Na so Dr. Mrs Ayeni, wey be the Registrar for Leadcity University wan confuse pipu with the pinshure wey she snap with one of her daughters , Pelumi, wey be student for Leadcity, and I hear say she be one of the big babes wey dey dat school. From the pinshure he be like say na vacation dem dey sef for Jand. Me just feel dem pose ni sha, e never pass like dat.

No comments: