For those of una wey be fans of iba Rokiba, the Orobokibo himself. Make una no dull am on Sunday o as Lagata himself dey enter we backyard for one kain mega parry wey dem call POP SPECIAL. Na AfroMusicPop plus Club Laurel dey arrange the parry wey go shele this Sunday 25th October, 2015. Na for Club Laurel the mata go hot, incase you no sabo na CLUB LAUREL dey
Opposite Duraclean Building, Dikat Bus stop Ring Road, Ibadan. Red carpet start go start. So make una no gawk am o.
No comments:
Post a Comment