Thursday, October 15, 2015

NA TODAY BE ABAMI EDA BYDAY...FELABRATION DON START

October 15 na the day of Fela Anikulapo Kuti wey be Baba for Afrobeat and the presido for Kalakuta Republic. Abami eda himself wey make igbo popular wella for Naija and get plenty records wey go make persin open him mouth, like say he marry 27 women for same day plus including many other things. We dey celebrate am no be small and today na him dem born Baba Fela. So we say Happy Byday Baba.....LLNP

No comments: