
On top wetin? E sure me die say na the question wey go dey your mind be dat. Dem catch dem put for prison because say dem dey waka anyhow for Saudi without say dem collect permit, na so dem catch dem put for gallow. Na so we NAHCON coordinator, Suleiman Usman for Mecca yarn, he say dem be medical pipu wey stroll commot from mecca without permit but dem don dey try see say dem release dem.
No comments:
Post a Comment