Thursday, September 24, 2015

OYA NA, SHOW YOUR YES SWAGGER FOR BABATUNMISE MAKE YOU CHOP AWOOF 10K

Yes! Yes! Babatunmise don finally yarn us wetin dey him mind. After I first yarn una say the fine boy wey dey sing gospel music just dey paint everywhere blue, he don later talk say na new music wey him wan release be YES. That na why he don polongo one competition for pipu wey get swagger say make dem show am dem YES face and anybody wey get plenty like pass go chop awoof 10k. If you wan sabi every every, make you check the pinshure wey dey up. Babatunmise we don ready ooo!

No comments: